Home Lyrics Brymo – Balck Man, Black Woman (Lyrics)

Brymo – Balck Man, Black Woman (Lyrics)

0

ALBUM: Brymo – “Yellow” (Zip Download)
(Verse 1)

This love from the very beginning na taboo, I dey for you, you dey for me, like the sun and the earth
And this kind of responsibility na for few, we carry our matter, ah for head
If na the day of our fore fore fathers, the way we dey live, dem go call us messiah, like amadioha, like Sango and Oya

(Chorus)
But I be black man, I bend the whole town to impress some crazy clown weh dey spread the hate around
Black man, I own the whole town to impress some silly clown weh dey spread the hate around

(Verse 2)
I forget to care for my home, I carry the problem for the world, but I no care to solve am for my home
I just (?), na society dey enforce the rules but na Woman dey dictate the rules, na Wetin man go do na to break the rules but for good

(Chorus)
You be black Woman, you wear your pain like armor, you take your lock and you lock up, you say na man get the fuck up
Black woman, na you get the whole town, to impress some silly clowns weh dey spread the hate around

(Outro)
You forget to care for my home, You carry the problem for the world, but you no care to solve am for my home
You dey, you dey jolly you dey pose

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here