Midevibez





HOME | MUSIC | VIDEO | ALBUMS | LYRICS | MIXTAPES



« | »

Davido – Fem

0

by on

DOWNLOAD MUSIC MP3

JOIN OUR MOVIE TELEGRAM CHANNEL

Davido - Fem

Download davido – Fem Mp3

davido – Fem Mp3 Download; davido has released a brand new mp3 single he themed “FEM“.

With production credit from davido Music Worldwide in-house record producer, Napji.

DOWNLOAD MUSIC MP3

Download & Enjoy.

 

DOWNLOAD AUDIO

FEM Lyrics

[Intro]

Napji killing this one
Para
Para, ahah

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (I'm de baddest)
Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG wе go para, para, para
Them go para for you

[Verse 2]
Before thе, before the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my on G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

[Outro]
Napji killing this one

Read Also

RECOMMENDED SONGS FOR YOU

Song Mkeyz Ft. Bongza – Inhlonipho Song J-Smash Ft. Thato Saul, Kwesta, Flow Jones Jr & YoungstaCpt – The Truth Song Shuga Cane Ft. Chley – Thando Lwakho Song Sir Trill Ft. Bongza & Farmer – Imbuzi Emnyama Song Baby S.O.N, Kelvin Momo & Stixx Ft. Mashudu – Mamazala Song Sipho Magudulela Ft. Russell Zuma, Jessica LM & Frank Mabeat – Dali Song Lisa M, Da Capo & Kususa – Closure Song S’tukzin Da DJay & DJ 787 Ft. Sizwe Alakine, Kid X & M.J – IspharaPhara Song Tyson Sybateli – It Worked Song PinkPantheress – Angel (From Barbie The Album) Song Rylo Rodriguez – On Da Floor ft EST Gee Song Anyma & Grimes – Welcome To The Opera Song Jason Derulo – Slow Low Song Hit-Boy x Big Hit – Tony Fontana 4 Song Sha Gz, Blitz Gz – ECG4L Pt. 2 Song ROSALÍA – TUYA Song J.Fla – My Childhood Dream Song Maluma – COCO LOCO Song Alana Maria – YEA YEA! Song Marshmello, Farruko, Deorro – Esta Vida (Deorro Remix) Song Faouzia – Plastic Therapy Song BTS – Take Two Song Conway the Machine, Goosebytheway, SK Da King – Elephant Man Song City Girls – I Need A Thug Song Babyface Ray – All Star Team
Click to see more posts about Davido
Categories: Music


0 Comments Drop a Comment

Leave a Reply

Name:

Comment:




Music of the Week
Ayra Starr Sability

Video of the Week

« | »


Looking for something? Search below





Recent Posts


Pages



escort

-
eskort eskisehir
- boşanma avukatı -
kepenk tamiri
- ip stresser -
Free twitch followers