Tag: Wande

  • Wande Coal x Sarz – Vex (Lyrics)

    download wande coal vex mp3
    download wande coal vex mp3

    If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
    Do am make dem vex

    If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
    Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
    Cos they know wetin you get
    Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
    If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
    Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
    Shake am bere ko
    Fi idi e jo, fi idi e jo jo
    Shake am
    Fi idi e jo, fi idi e jo

    Aunty yewande
    Won tun ti de
    Won sako ju
    Won gbe le elo lo ba de
    Aunty yetunde
    Won ni lati kekere
    Ni e ti ma n sako
    Ju gan elo lo ba de
    My name my name my name ah
    Everywhere dem dey call my name ah
    Lagos to America
    All of them dem dey kolomental
    Reaction is chemical
    Technical
    Everything scientifical
    Omo its mystical
    Ah magical
    Situation critical
    Choking on chronical
    I’m talking medical
    Don’t take it personal
    You know I’m the principal
    Principalities principalities
    They don’t want me to come to my riches
    It is obvious dat in reality
    Is dat me and you no get similarities
    And the difference between WC
    And all of dem me I get characteristics
    And you can check all of my demographics
    And you check am now based on logistics
    And you can check all of my statistics
    Never never don’t give a fuck about critics

    If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
    Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
    Cos they know wetin you get
    Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
    If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
    Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
    Shake am bere ko
    Fi idi e jo, fi idi e jo jo
    Shake am
    Fi idi e jo, fi idi e jo

    Paki lo je amala lo je
    Paki lo je amala lo je
    Amala lo je to fi redi roboto
    Omo ale ki lo tun duro wo
    Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
    Nehemiah iwo lo gbe mi ni Henessy
    Zachariah iwo lo ji omo olomo gbe
    Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi
    Paki lo je amala lo je
    Paki lo je amala lo je
    Amala lo je to fi redi roboto
    Omo ale ki lo tun duro wo
    Nehemiah iwo lo ja apa eye ile
    Zachariah iwo lo ji igo Hennessy
    Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
    Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi