Tag: Sinzu

  • MI Abaga x Sinzu x Erigga – TBDK Lyrics

    MI Abaga x Sinzu x Erigga – TBDK Lyrics

    Chop chop chopstiix

    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    MI Abaga – Verse 1
    Nigga they say we too pompous
    Like new puff puff
    We get two blockus
    Let the truth comot
    Nigga act too comport
    I no dey do turn up
    I always dey my house, Lagos dey too corrupt

    I too dey make sense like say I get two ogos
    See as my step dey hot like say my shoe comot
    I dey look up to God like say my roof comot
    If she dey cook jollof, my brother shoot your shot
    Yeah

    This beat dey knock head like it’s 2020
    They no gat to tell me before I sell my belly
    My pastor talk say corona na scam but
    When I cough small, (coughs) e no gree to shake my hand

    All na hustle, I no dey judge, I no be saint
    Get this kind money wey if dem do you panel you go faint
    (will you keep quiet)
    Naija progress na anti-clockwise
    But if you wan expose ham, dem go say my brother off mic

    (Chorus)
    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    This beat dey knock, e enter like domot
    (As in)
    You must to rock and run comot
    (For real?)
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    Sinzu – Verse 2
    Erigga how far, MI wetin dey sup nah?
    Dem cook the beat well well, I go chop am for supper
    Oma ma dey use upper, padi mi no go gock ham
    Somebody better stop ham before dem go call Olopa
    Stop Am

    First thing first, I’m going to drip pass
    Last last na who plan well, na him go enjoy pass
    This beat dey nack like say this beat dey fvck
    I no suppose dey curse but I too gives a fvck

    Omo me no get no money, I no fit teach Etiquette
    E get one girl wey link, I buy cheap Air ticket
    Bad belle wey dey winchi me, But God pass them
    Shey no be levels dem dey do sef? The blog cast them

    Omo nobody holy pass, even Jesus been wear slippers
    Every stripper get ehm own fans, But dem no dey fuck only fans
    Our government officials gan sef dey tear strippers
    (I say Our government officials gan sef dey knack them)
    Oya ti burst

    No caps, that real Rap oh my dear hommie
    Straight facts, stay with Big Racks gat that Bread on
    Grind mood i don’t take snaps, But i’m on the fat zone
    Even your favourite artiste refers to me as their Big Hom (No Cap)

    (Chorus)
    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    (Area, Wahala, Warri)
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    Erigga – Verse 3
    See i dey keke dey hell Abaga say make i branch
    Bros if i open my mouth like homosexual yansh
    Shit wey go drop fit stain the full industry knicker
    Bcos i good your fav dey fear to endorse Nigga

    Juju wey carry Afro wan dance Afrojuju
    M.I feature me for Jam, how e be uuh uh
    Cockroach wan do TikTok for where fowl e dey
    Google the mugu, he coocoo bubu no know where e dey

    We need the Bar, Yes Sir like Jonathan
    Stoopid Bayelsa na Jona town
    M.I the last one we give them, dem never recover
    Duvet dey lost, take this one, take am recover yourself

    (Chorus)
    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot