Tag: Laycon

  • Laycon – Wagwan Lyrics

    Laycon – “Wagwan LYRICS”

    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Omo ope
    Sho n lo
    Sho n bo
    Sho n lo
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan

    Finito!

    The money will look good on me
    For this economy
    As I don get money
    Even me sef go form for me
    The money will look good on me
    (Lass Lass) For this economy
    As I don get money
    Even me sef go form for me

    Oya Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan

    Omo ope (Wagwan)
    Sho n lo (Wagwan)
    Sho n bo
    Sho n lo
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan

    It’s Conny Sir
    I don dey get fine skin call me fresh boy
    I get some mad cars who no like toys
    I get over 5 shows in a day
    Fuck out my way when I pull up in a Rolls Royce
    Ghost mode, dem no dey see me
    lhiala when I show up in your city
    Issokay to be me
    Issokay to believe
    Issokay when you know, Conny

    Flows cold, oya jiggy jiggy
    Oya tule tule ko mo pe we heavy heavy
    Owo Kunle Kunle show me where the money dey
    New location money way

    The money will look good on me
    For this economy
    As I don get money
    Even me sef go form for me

    The money will look good on me
    (Lass Lass) For this economy
    As I don get money
    Even me sef go form for me

    Oya Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan

    Omo ope (Wagwan)
    Sho n lo (Wagwan)
    Sho n bo (Wagwan)
    Sho n lo (Wagwan)
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan

    Oya uh
    Spend the money in the ghetto
    Street boy wey dey rep everybody from the get go
    I keep the money in the circle
    The fresh boy got my room steady looking like a bank o
    Who got the key to Beamer Beamer
    But I don’t drive any Beamer
    I drive in a Benzo
    Ni**a I know where a ni**a keep the banjo
    Oh my days!

    Damn I’m a ni**a like yes
    Don’t flex or flex yes
    A Ni**a like Benz or a jet
    Sho ni CC load am
    Cash app make money
    Spend am
    Oil money gas am

    The money will look good on me
    For this economy
    As I don get money
    Even me sef go form for me

    The money will look good on me
    (Lass Lass) For this economy
    As I don get money
    Even me sef go form for me

    Oya Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan

    Omo ope (Wagwan)
    Sho n lo (Wagwan)
    Sho n bo (Wagwan)
    Sho n lo (Wagwan)
    Wagwan, Wagwan
    Wagwan, Wagwan

    Finito