Tag: Erigga

  • MI Abaga x Sinzu x Erigga – TBDK Lyrics

    MI Abaga x Sinzu x Erigga – TBDK Lyrics

    Chop chop chopstiix

    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    MI Abaga – Verse 1
    Nigga they say we too pompous
    Like new puff puff
    We get two blockus
    Let the truth comot
    Nigga act too comport
    I no dey do turn up
    I always dey my house, Lagos dey too corrupt

    I too dey make sense like say I get two ogos
    See as my step dey hot like say my shoe comot
    I dey look up to God like say my roof comot
    If she dey cook jollof, my brother shoot your shot
    Yeah

    This beat dey knock head like it’s 2020
    They no gat to tell me before I sell my belly
    My pastor talk say corona na scam but
    When I cough small, (coughs) e no gree to shake my hand

    All na hustle, I no dey judge, I no be saint
    Get this kind money wey if dem do you panel you go faint
    (will you keep quiet)
    Naija progress na anti-clockwise
    But if you wan expose ham, dem go say my brother off mic

    (Chorus)
    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    This beat dey knock, e enter like domot
    (As in)
    You must to rock and run comot
    (For real?)
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    Sinzu – Verse 2
    Erigga how far, MI wetin dey sup nah?
    Dem cook the beat well well, I go chop am for supper
    Oma ma dey use upper, padi mi no go gock ham
    Somebody better stop ham before dem go call Olopa
    Stop Am

    First thing first, I’m going to drip pass
    Last last na who plan well, na him go enjoy pass
    This beat dey nack like say this beat dey fvck
    I no suppose dey curse but I too gives a fvck

    Omo me no get no money, I no fit teach Etiquette
    E get one girl wey link, I buy cheap Air ticket
    Bad belle wey dey winchi me, But God pass them
    Shey no be levels dem dey do sef? The blog cast them

    Omo nobody holy pass, even Jesus been wear slippers
    Every stripper get ehm own fans, But dem no dey fuck only fans
    Our government officials gan sef dey tear strippers
    (I say Our government officials gan sef dey knack them)
    Oya ti burst

    No caps, that real Rap oh my dear hommie
    Straight facts, stay with Big Racks gat that Bread on
    Grind mood i don’t take snaps, But i’m on the fat zone
    Even your favourite artiste refers to me as their Big Hom (No Cap)

    (Chorus)
    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    (Area, Wahala, Warri)
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    Erigga – Verse 3
    See i dey keke dey hell Abaga say make i branch
    Bros if i open my mouth like homosexual yansh
    Shit wey go drop fit stain the full industry knicker
    Bcos i good your fav dey fear to endorse Nigga

    Juju wey carry Afro wan dance Afrojuju
    M.I feature me for Jam, how e be uuh uh
    Cockroach wan do TikTok for where fowl e dey
    Google the mugu, he coocoo bubu no know where e dey

    We need the Bar, Yes Sir like Jonathan
    Stoopid Bayelsa na Jona town
    M.I the last one we give them, dem never recover
    Duvet dey lost, take this one, take am recover yourself

    (Chorus)
    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

    This beat dey knock, e enter like domot
    You must to rock and run comot
    The song e hot like sun comot
    Is this what you want, como comot

  • Erigga – “Puna Vibes” (Lyrics)

    Erigga – “Puna Vibes” (Lyrics)
    Erigga – “Puna Vibes” (Lyrics)

    [Intro]
    (Buhari’s Speech)… Fellow Nigerians,
    I have no doubt that by working together
    And carefully following the rules
    We shall get over this Pandemic
    And emerge stronger in the end
    Abeg, PaperBoi

    [Verse 1]
    See Ehn, normally i be boy wen like smart girls
    Fine shape, get style, come still get sense
    But, who i dey with nah okpetu
    Nothing the head, this one nah beta kpeku
    I dey tell am the way COVID-19 bad
    People wen don die and how the economy bad
    But weytin dey her head nah roll the loud for me
    Take me stone ground my Puna go dey proud of me
    I pass am give her she light am go smoke for up
    Whisper for my ear, which style you want make we fuck
    Before i know my Gbola change to standing fan
    Two seconds i forget weytin i been yarn

    [Chorus]
    She say
    This Puna no go soak for long,
    If you know say you no wan doke make i move along
    This Puna no go soak for long,
    How e dey be you wan dey talk or make i move along
    Ehn This Puna no go soak for long,
    How e dey be you wan dey talk or make i move along
    She say, this Puna no go soak for long,
    How e dey be you wan dey talk or make i move along

    [Verse 2]
    Naija dey fuckup, weytin we nor get BVN
    Make dem do bread, we see money wey people send
    Money no dey, the one wey dey
    Dey find himself dey rest
    Problems too much, she carry my hand pam her breast
    Once again i forget weytin i wan talk
    What to do
    Weytin sure nah to sit down fuck craze commot for this girl head
    Quash her like gando, rough handle the pupu
    Chop am like like pando
    Quarantine sex nah blast
    Go the front no worry i dey come for back
    Remove her face mask
    Replace am with my Gbola
    W.H.O no go tell you, but e dey cure Rona abeg

    [Chorus]
    She say
    This Puna no go soak for long,
    If you know say you no wan doke make i move along
    This Puna no go soak for long,
    How e dey be you wan dey talk or make i move along
    Ehn This Puna no go soak for long,
    How e dey be you wan dey talk or make i move along
    She say, this Puna no go soak for long,
    How e dey be you wan dey talk or make i move along

    It’s No Limits

  • Yung6ix – “You Don See Am” ft. Erigga, Payper Corleone, Dr Barz (Lyrics)

    Yung6ix – “You Don See Am” ft. Erigga, Payper Corleone, Dr Barz (Lyrics)
    Yung6ix – “You Don See Am” ft. Erigga, Payper Corleone, Dr Barz (Lyrics)

    Intro
    It’s Geez Beatz
    Don’t do me like that
    A yo mehn is Cali time 4:39 am
    What u saying n*gga
    You?getting?paper or what??
    6ix Way N*gga wuh u talkin?bout ?
    I can’t hear shiii if you ain’t talking about money?n*gga?What’ s up??

    Chorus
    I pull up?that drop top?in your face (drop top)
    You done see am
    Bad b*tch no face (no face)
    You done see am
    New money on the way (on the way)
    You done see am
    John Cena to the face
    Issa Fake
    You Done See am ?

    Bro bro
    You done see am ? You won see am again Chuuuwo
    You done see am ? You won see am again Chuuuwo
    You done see am ? You won see am again
    You done see am ? You won see am again

    Waddup, Abeg
    Waddup 6ix
    Abeg

    Verse 1 – Erigga

    Rape your Career for ur own bed strangle wit your pillow …
    If you no de see am that means you blind like what’s on my window ….
    My people get the way them take dey like Buhari fans
    Them love me die like Jack for Titanic when Rose leave e hand

    The other day when I sit down dey follow devil de gist
    Na small thing I for break e head Erigga na beast
    I dey one side dey look una, all una yarns na shit
    Personally na me allow God let una exist

    You rappers are baby diapers no wonder you full of shit
    Use your contract clear my yansh look am now e no full of shit
    Diamond necklace for my neck but you no de see am
    Meaning you stupid if i see your girl na once I go peel am

    Chorus

    I pull up?that drop top?in your face
    You done see am
    Bad b*tch no face (no face)
    You done see am
    New money on the way (on the way)
    You done see am
    John Cena to the face
    Issa Fake
    You Done See am ?

    Bro bro
    You done see am ? You won see am again Chuuuwo
    You done see am ? You won see am again Chuuuwo
    You done see am ? You won see am again Chuuuwo
    You done see am ? You won see am again

    Verse 2 – Payper Corleone

    How your matter be the bar never drop? Thought i Warned You!
    Them nor know say the gang don collect but Them go get the hanz when i fall through
    No soft people at my residence you wanna see the Don you put a call through
    As e stands guy i dey the BY but to enter Waffi na like 1200
    Oh God the whip all red that’s the color
    I’m still gon tint it (Teni) Dr Dolor
    Shoutout to my men for the Warri and my Yenagoa boys wey dey school for Ozoro
    Streets dey talk who dey hot now?
    You gon get the news when you touchdown
    My young niggas out still banging they gon do a nigga dirty if they catch him lacking uptown

    Gaddamn it look like I’m carrying
    Something for the Judas Iscariots
    I told you Move with the chariot
    Declined my offer now look you embarrassing
    You ain’t got swag like 6ix not smoov like me not sicker than the Doctor
    You ain’t even raw like Erigga play around you can get the beat like sally

    Chorus
    I pull up?that drop top?in your face (drop top)
    You done see am
    Bad b*tch no face (no face)
    You done see am
    New money on the way (on the way)
    You done see am
    John Cena to the face
    You Done See am ?
    Issa Fake

    You done see am
    Bro bro

    Verse 3 – Dr Barz

    You don see am?
    Abobbi how e dey be
    You wan see am?
    In LA-GOS state for the update
    So that my pockets
    Owo go full am
    It’s alright if you call me a dope dealer
    My music will get me my first Milla
    On the track I’m a venomous godzilla
    Shoutout to Born Sinner
    Sheybi you wan see am?

    Everyday I’m on my grind
    I’m never making excuses
    I’d rather just make me some 9 –
    Figures in dollars brothers
    Imma ball so hard that
    Pretty ladies just give me their time
    And head
    Getting ahead of my time
    While getting ahead on my rhyme
    Sound the alarm
    The south is awake in their prime
    And we’re proof in the booth
    Spitting goof on the line

    Yung6ix
    You done see am
    You done see am ? You won see am again Chuuuwo
    You done see am ? You won see am again Chuuuwo
    You done see am ? You won see am again Chuuuwo
    You done see am ? You won see am again

    Verse 4 – Yung6ix

    I told myself that I had to win
    I had nobody to play for my team
    Was sicker than COVID when I was 19
    Now the whole block wanna play for my team
    Saw my first mill before I saw 18
    Stones on my wrist
    It cost me 18
    You ain’t my blood if you ain’t got my genes
    So you can’t wear my shoes cuz it won’t fit your jeans

    I don’t play games
    Only Game of Thrones
    They count the bodies but the bones don’t count
    We both Nigerian so we know the zones
    Haters just like votes and the votes don’t count

    They painted me bad
    Take the good out of me
    But I’m still the one like take two out of 3
    They knew I was patient
    Cuz I had the dream
    Sowed millions in bitcoin and that’s what I reap (6ix way)

    Outro
    This is not the usual African music

  • Erigga – “Quarantine Cruise” (Lyrics)

    Erigga – “Quarantine Cruise” (Lyrics)
    Erigga – “Quarantine Cruise” (Lyrics)

    Intro….
    It’s no limit
    Abeg
    It’s paperBoi

    [Rap 1]
    Omo I tire to sit-down house fuck you COVID
    If no be you I for dey Turkey now de blow weed
    Dubia trips Lamborghini just de blow speed
    I need refund papa how much I take sow seed
    Waytin dey sup why the church no fit through
    We know say Jesus love us die but what about you
    E feed 5000 wit bread even add fish too
    We no too plenty give us money rice and beans too
    I see my christian sister yesterday dey twerk live
    20k for ten people this one I see am live
    Some boys Dey twerk too no respect for John Thomas
    2020 see waiting you dey turn us
    Side chicks de para for one side head don burn oh
    Office dey born too many youth na porn oh
    Olowu china see wahala you when you born ooooh
    Gimme the president number i just wan ask am say

    [Chorus]

    Waytin dey sup bubu ,Waiting dey play bubu
    Nothing to chop bubu, do giveaway bubu
    People Dey cry bubu, money Dey fly bubu
    We know say COVID dey kill but hunger dey pkeii bubu
    We need money bubu condition bad, bubu
    This lockdown strong everywhere hard, bubu
    We know you love us bubu show us the love, bubu
    We know say COVID dey kill but hunger de pie bubu…

    [Rap 2]
    E don burst point me go where giveaway day
    Many artiste no go talk true the way e day
    Your government de beg twitter my brother who you
    No mind Erigga na Cruise e wan just de full you
    I no fit reach Nsogbu side cos kpokpor the full road
    But boys no care still kuff udu road
    The relief package wan come de be like photoshop
    Na only net we de see am people no follow chop?

    Artiste de fight themself twitter some Dey form savage
    Audio donations everywhere fake giveaway package
    1 million boys dey take everywhere Lagos how manage
    NA Over do wan kill them so mainland boys arrange
    COVID-19 opportunity to do 19?
    Even the stay home 14 days dem give don de pass 19
    The hunger Touch everybody both boys when de do 19
    God punish everybody wey won take am do 19

    [Chorus]

    Waytin dey sup bubu ,Waiting dey play bubu
    Nothing to chop bubu, do giveaway bubu
    People Dey cry bubu, money Dey fly bubu
    We know say COVID dey kill but hunger dey pkeii bubu
    We need money bubu condition bad, bubu
    This lockdown strong everywhere hard, bubu
    We know you love us bubu show us the love, bubu
    We know say COVID dey kill but hunger de pie bubu…

    [Outro]
    It’s No Limit

  • Erigga – Area To The World ft. Victor AD (Lyrics)

    download erigga cold weather mp3
    download erigga cold weather mp3

    AUDIO DOWNLOAD

    Intro
    Abeg!
    Omo e get weytin i just dey observe ehn for this industry
    *It’s Victor AD nahnah ye e*
    *It’s paperboi*
    Motivate yourself men Area!
    The Erigma

    Verse 1 – Erigga
    E pain me say na wen I go na hin everywhere burst
    People wan know if na true dey check Insta blog
    Prapas dey throw backie happy wan kill dem die
    As Erigga no dey again people go feed dem die
    Even rappers wey no dey post my song before
    Fake love don put me for their profile picture
    They screenshot their dm wen I dey write dem
    Say make we make feature see me see problem
    Followers don increase go 1.5 m
    OAP since morning dey jam me for Fm
    My videos wey soundcity no gree accept
    Dey on every rotation even my concert
    Na so e for be but oluwa forbid
    My song go speak for me anyhow e be
    Who go better go better na time e go take
    Day break everywhere burst for goodness sake

    Victro AD
    I say tell dem the full story but dem no dey believe o eh
    No matter how you watch film d story inside no fit change o
    I be dey give dem the full load down but but dem no believe o eh
    Who God don bless world people no fit change o

    Chorus
    Area o, area o, area o ehh (Warri to d world)
    To the world o , to the world o , to the world o eh
    Area o area o area oo eeeh (Paper boy Abeg!)
    To the world o to d world to d world o eeh

    Verse 2
    I remember wen I no get bar
    That year na wen I dey je ejeba
    Madam know me just put soup with 5 eba
    No be enjoyment I come na for survival
    No where to go wetin man go do
    Na around 2 we dey thief fuel from people motor
    Dey sell give who get I pass my neighbour
    Rechargeable lamp dey listen to to my all man Deebo
    As e dey give us gist abt all celebrities
    No internet Na him be out everything
    I remember when I track am for DBS
    Give am my jam e no play am e pain my chest
    Because I know d stress wen I don go through
    No sponsors sef na money why u save for school
    Na hin I take record am wetin man go do
    Give up no join am na ballings

    Victor AD
    I say tell dem the full story but dem no go believe o
    No matter how u watch film d story inside no go fit change o
    I be dey tell dem the full load down but dem no believe o
    Who God don bless world people no fit change o

    Chorus
    Area o, area o, area o ehh
    To the world o, to the world ehh, to the world
    Area o area o area o ehn (Abeg! Wahala)
    To the world o to the world oo to d world

    Outro
    Omo see the character
    Na only time e go take stammerer go call him papa name

    Motivate your mother*cking self man

  • Erigga Unveils Track list For His Upcoming Album “Erigma II”


    The Warri enigmatic rapper Erigga announced the track-list for his upcoming album “The Erigma II”.

    The album has a total of 17 tracks and features the likes of Zlatan, Victor AD, Magnito, Ice prince and others. Erigma II is due to be released on the 4th of October according to.

    Fans and industry critics are anticipating the body of work by the delta born lyricist and he seems to be upbeat following the success of some of his latest singles like “Motivation” that launched the break out of Victor AD.