Tag: Crayon

  • Crayon “Modupe” Lyrics

    Crayon “Modupe” Lyrics

    Intro
    Vibes
    Ahhhhn ahnnn
    Crayway

    Verse 1
    In my element yea
    No time for kpekelemes yea
    I know weytin I dey find
    So me I no regret yea
    The pipulu wey I shenk yea
    All the barnies wey I reckless
    We had such a good time
    But the chapter ends here

    When I wan chop dem tell me stop se be (se be)
    Enemies won le be
    I don tay for the street o ti pe
    Ye yeee
    You see, my matches don dey set (dey set)
    My kerosene don dey smell
    When I light my fire oti zeh

    Pre-Chorus
    I gat
    Only one life o
    Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh
    I gat
    Only one life o
    Make I just dey la vida loca till I go kpai oh
    Ye yeeee

    Chorus
    Mo dupe fun olorun e
    We no look like where we come from eh
    I give thanks to the most high eh
    Ye yeee
    Mo dupe fun olorun e
    We no look like where we come from eh
    I give thanks to the most high eh

    Verse 2
    Jeje jejely
    Oya su seyin
    Jor ma lo be ma lo te (ah)
    Shey you no dey see settings
    Agidigba person (wa so ma je so ma je)

    Jeje jejely
    Oya su seyin
    Jor ma lo be ma lo te (ah)
    Shey you no dey see settings
    Agidigba person (omo ope omo ope omo ope)

    Chorus
    When I wan chop dem tell me stop se be (se be)
    Enemies won le be
    I don tay for thé street o ti pe
    Ye yeee
    You see, my matches don dey set (dey set)
    My kerosene don dey smell
    When I light my fire oti zeh

    I gat
    Only one life o
    Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh
    I gat
    Only one life o
    Make I just dey la vida loca till I go kpai oh
    Ye yeeee

    Chorus
    Mo dupe fun olorun e
    We no look like where we come from eh
    I give thanks to the most high eh
    Ye yeee
    Mo dupe fun olorun e
    We no look like where we come from eh
    I give thanks to the most high eh

    Outro
    Mo dupe fun olorun lo run lo run lo run lo run lorun
    Nothing wey my God no go fit do fit do fit do fit do fit do
    Them no fit hold my throttle throttle throttle
    Cos I go dey move on o go dey match down o hmmm

  • Crayon – “Too Correct” ft. Rema Lyrics

    Auto Draft

    REMA
    I Dey for corner when I sight you but you know really know
    I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go
    Inside my heart I Dey love but for my face e no Dey show
    Ahn……ahn…..

    You carry my attention when I see you step on the floor
    Wetin you carry for your backside baby ogologo
    This kind of girl oft clear my account baby obololo ahn…..

    Baby you too correct oh too correct oh too correct oh
    You Dey burst my head oh this your yansh be like tontolet own
    Baby no finesse oh no finesse oh no finesse oh
    Baby you just Dey vex oh Dey make my thing stand erect oh…

    Hmmm… Ha esosa talk say her name na esosa
    Na she Dey suka my micasa
    Yansh just be like bulldozer
    Ahhn… bulldozer, I hope say I no regret am
    I tell am say when club don close make she link me up for oriental ahn…

    If this na true love if this one na fake love I know..
    But anything wey sup I go let una know for my next song Oh wowoh

    I Dey for corner when I sight you but you know really know
    I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go
    Inside my heart I Dey love but for my face e no Dey show
    Ahn……ahn…..

    You carry my attention when I see you step on the floor
    Wetin you carry for your backside baby ogologo
    This kind of girl oft clear my account baby obololo ahn…..

    Crayon Oh
    Oya bosi pangba
    I go like to Dey give you standard
    Carry hook make I carry chorus oh
    You know my money surplus oh and I go jam your buttocks oh..
    I get driving license hmm and I go drive you crazy ehn….
    Come to my room jeka do something
    Oshamo you go chi chunchin eh…

    Orisi risi she Dey give me dirty dirty
    Eh eh la be kitchen ti mo fun e plenty plenty hmmm
    Orisi risi how many rounds meje meje hmm
    Naughty naughty hmm

    I Dey for corner when I sight you but you know really know
    I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go
    Inside my heart I Dey love but for my face e no Dey show
    Ahn……ahn…..

    You carry my attention when I see you step on the floor
    Wetin you carry for your backside baby ogologo
    This kind of girl oft clear my account baby obololo ahn…..

    Baby you too correct oh too correct oh too correct oh
    You Dey burst my head oh this your yansh be like tontolet own
    You Dey stay my head oh rent free oh rent free oh
    You Dey shock me shock me elect elect oh

    Vibes…

  • Crayon – “Jackpot” ft. Bella Shmurda (Lyrics)

    Crayon – “Jackpot” ft. Bella Shmurda (Lyrics)

    Babyfresh I love this beat
    Wawawa, crayon oh..

    Mo ti je jackpot, han han jackpot
    Oya chop jackpot, han han jackpot
    Sho ma je jackpot?
    Han han jackpot
    We go chop jackpot,
    Honey pot, Oya buss it…

    Verse 1 – Bella Shmurda
    Maami don’t cry for me
    Maami come dance for me
    Maami come smile to me, no no don’t frown to me

    Maami come dance for me
    Maami don’t cry for me
    Maami come smile to me
    Maami come dance for me…

    You the best you the first from the rest you you the vice
    To the X to the Y to the Z, Maami girl eh you the best you the best..
    To the Y to the Z, Maami to the Z to the highest
    Aswear you the best you the nicest
    The finest what them talk you the baddest

    Yes maami you the finest, cannabis and nice you the highest
    Baby come through lemme take you there, maami lemme take you there….

    You the best you the first from the rest you you the vice
    To the X to the Y to the Z maami girl eh
    you the best you the best..

    Chorus – Crayon
    Mo ti je jackpot han han jackpot
    Oya chop jackpot han han jackpot
    Sho ma je jackpot han han jackpot
    We go chop jackpot honey pot
    Oya buss it…

    Verse 2 – Crayon
    Me I wan chop I no fit wait for cutlery oh
    I wan burss cos this your waist machinery oh
    Ayah po them plenty for gallery oh
    But na you I Dey find, I Dey for road missionary oh

    Any where belle face na front
    Ogbeni look front, look away from my bae before you turn to pillar of salt oh
    From the east to the west we connect wireless
    This your fine permanent Shay them fine pass you is it crack or na ment

    From the east to the west we connect wireless
    Body cream spotless
    Pepper soup too hot this your body Dey vex I Dey sweat

    Mo ti je jackpot han han jackpot
    Oya chop jackpot han han jackpot
    Sho ma je jackpot?
    Han han jackpot
    We go chop jackpot
    Honey pot, Oya buss it…

    Sho ma je jackpot?
    Han han jackpot
    We go chop jackpot
    Honey pot Oya buss it…

    Jackpot eh eh jackpot
    Honey pot Oya buss it….

    “Jackpot Lyrics”